OGA SKIN backup page
welcome to my backup page, I'm a content creator I am here to entertain, you are in the right place �
13/09/2025
If to say toto dey show last seen, you for don break up with that ur babe since..
13/09/2025
Question for girls: If you already have a boyfriend, why are you still giving your number to other guys?🤨
13/09/2025
Na you dey put dem first dem no really send you,,
If u don know u don know.
13/09/2025
If ur life is hard, ur bb yansh still come hard, ur life don spoil be dat..
13/09/2025
Try stay away from issues between 2 people wey don see each other n@kedn£ss...E get why
06/09/2025
Be good enough to forgive someone, but do not be stupid enough to trust them again.
05/09/2025
"You're just in your 20s, relax”... No relax oh, na Nigeria you dey....oo
05/09/2025
People's true colours come out when they don't get what they want from you.🙄🙄
05/09/2025
As a man, always wear boxers when you step out, 'cause from there you fit enter cell.
05/09/2025
100k cash or 2m wen dem promise you?🤨
05/09/2025
S£x won't fix what silence has broken.
Cliquez ici pour réclamer votre Listage Commercial.
Type
Site Web
Adresse
Aba
