SBG
Beauty&gourmet
๐
long life and prosperity ๐๐ฅฐ๐๐
Patronize your baiby girl
04/06/2025
โIf i open my nyash e look funny to you? If you come to my dm again as my fellow man to ask me out again , i no send your status, i no send your level , i go screenshot am post
I no follow una dey mumu oh, I be person papa, i get pikin.
I act feminine character because thatโs what people find funny when I act it
As i dey now i look sexy to you , you dey craze?
You no see any other place na married Man U go dey send dm, u dey whine?
I dey you like person wey follow una dey do that r@bbish for the industry?
If u see me real life u no go even stand my front dey talk anyhow, una no see all this fine fine girls wey full Nigeria na man dey move you, man, man, your fellow manโ
Odinaka a.k.a Mama Uka w4rns his male colleagues in the industry and other men who always comes to his dm to ask him out.
16/04/2025
๐ฅฐ๐stunning ๐
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Ibadan
