Na you know.com
Inspirational quote and comic stories
29/04/2023
I have reached 200 followers! Thank you for your continued support. I could not have done it without each of you. ππ€π
Vote wisely ππΌπ³π¬π³π¬....
29/01/2023
So if peter obi know join dis race, we would have been left to choose between sniper and otapiapia... Please vote wisely ππ
18/01/2023
Na you know.com have been officially privatize πππͺπͺ
ππ»ππ»ππ»
You the inside river soap the enter ur eye no be juju be that πππΉπΉ
Who naked no dey chuck hand for pocket..ππππ
Person nor dey use shame chop winch ooo...ππππ
Goat wey get mind follow lion go catch fish,make e know say weda Dem catch fish or not, lion food don set..ππππ
Na person wey never see problem dey use English pray..ππΌππΌππ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Telephone
Website
Address
Lagos

23/05/2024