mummy first lady k

mummy first lady k

Share

Success is sure

24/06/2026

Abeg oooo never blow am oo men never live their dream life ooo 🤣🤣🤣🤣

Photos from mummy first lady k's post 07/06/2026

Sunday greetings everyone

Photos from mummy first lady k's post 01/06/2026

This na the items wey Delta State government take go do thanks given for Winners Church for Osubi

Deys back before people wey dey church know them don turn thanksgiving to presidential campaign ground naso people start to move leave the church dey go house oh say them no dey vote for Tinubu say them hand no dey,we all know say our governor dey try.

But make politicians nor dey always dey look people like f0ôl say the people no know wetin them dey do

If na one governor or senator wife or pikin kidña*pers hold so,them for don find them come out oh,but as na poor masses them we no get use na,

Na last night them carry one of our brother go here so,wey never know wetin come go out,

Now the poor masses now na only God dey protect us,
Government go use hunger and hardship finish us so that them go fit come give us rice so we go run go vote them….

My people try go get your votes card because na only your vote be the only power wey you get oh to change bad governance and better Nigeria

01/06/2026

The Nigerian union of teachers have just told teachers to withdraw their services from tomorrow 1st June 2026 to show solidarity with the teachers and students in captivity,therefore all public schools in oyo state will be closing down…

RATELS IN OYO STATE PLEASE JOIN IN THE PROTEST WITH THE TEACHERS……. RATELS RATELS RATELS

I WILL ALSO LIKE TO APPEAL TO TEACHERS ACROSS ALL 36 states to do the same,we must stand together on this one

Want your business to be the top-listed Beauty Salon in Sapele?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Telephone

Address


Sapele
Sapele
123456

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when mummy first lady k posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Subscribe

We will notify you when anything happens in Sapele.