Max_News

Max_News

Share

News around the world...things going around the world

01/31/2023
01/31/2023

My people this na another DNA problem...please make una go do DNA Fi una no understand watin dey happen for your family...follow and share and like this video

01/30/2023

My people please look and listen to this video I just posted...my people make una dey do DNA oh before una go train another man children for school or your side tell you say one of the Twins na your pikin and the other no be your own..this life no balance...women too strong oh...please like and follow my page and also share this video make the world know say DNA dey very important oh

01/29/2023

My people our Nigeria brother is na the king of soccer in the history of football in Nigeria and in aboard....Victor Osimen is the greatest footballer Nigeria has ever produced....I call him God of goals...let's all celebrate him as a good Nigerians...we look you and keep making Nigerians proud....like and follow my page

01/27/2023

My people make una listen to this video...please make we vote wisely make we no suffer for another 4 years oh...like and follow my page

Want your business to be the top-listed Beauty Salon in Dallas?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Address


Texas Dallas
Dallas, TX